HOME | WAEC EXPO | NECO EXPO | NEWS | JAMB EXPO | NABTEB EXPO | Mixtape | Music | EDUCATION | TECH | Others

JAMB

TECH

NEWS

EARN
FEATURED
FEATURED

Get Full Assistance On Your WAEC Examination

Get Full Assistance On Your NECO Examination



» Lyrics » LYRICS VIDEO: Rotex – Condor

Friday, 15 September 2017

LYRICS VIDEO: Rotex – Condor

Posted By: ValidBoii
ADSENSE CODE HERE
ADSENSE CODE HERE

LYRICS VIDEO: Rotex – Condor | @iamrotex Mp4/3gp video download



“Still on the matter . Rotex has again blessed us with a Lyrics Video to the thought-provoking song Condor. This even makes it easier to understand and connect even more with the music . Enjoy .”
DOWNLOAD MP3

(Wole pele change e ma lo duro dey buhari o/

Wole pele change e ma lo duro dey buhari o/
Wole pele change e ma lo duro dey buhari o/
Wole pele change e ma lo duro dey buhari o)
No wait …
No wait o…

(CHORUS)

E bami mu change mi wa o condor/
Mo ma ti jina si Ile o jowo/
E bami mu change mi wa o condor/
Mo ma ti jina si Ile o jowo/
Because ;
Ori agbe a ja fun agbe/
Ori aluko a ja fun o/
Mo she ba aye e/
Whurdup(what’s up) naija ?
Abeg how Una dey ? (How far )
Wetin come dey happen now , who go fit shalaye?
Our neighbors don dey look us dem dey ask say “how market?”/
We say we need our change but we dey buy bad market/
2016 , black market long queue/
A fool at 50, you know that talk. Could it be true?/
time don dey pass we don dey start to get the look/
The change we need to make e be like say na me n you/
NFF don hire foreign coach/
E be like say Nigeria need to hire foreign president/
My people tire for this game of politics/
Scamming for street , arrangie for offices /
Rich getting richer ,poor getting desperate/
As things no dey change , any thing to elevate /
Wetin to chop tomorrow don dey burst head o. ( e dey burst my head o).

(CHORUS)

E bami mu change mi wa o condor/
Mo ma ti jina si Ile o jowo/
E bami mu change mi wa o condor/
Mo ma ti jina si Ile o jowo/
Because ;
Ori agbe a ja fun agbe/
Ori aluko a ja fun o/
Mo she ba aye e/
Their wash don spoil e don cast /
The veil don comot e don cast /
Fowl yansh open , e don cast /
Eyes don open dem don cast eh/
Religion don dey turn to business /
Husband and wife , daughter sef na deaconess /
Nowadays I get to pay before I see Jesus/
Imam go say walahi talahi to get the Cheque now/
This change me I never see /
This kind change wey dey make my pocket sick/
Which kind thing be this ? /
The way things be like say devil move down here/
Where you dey baba God abeg? /
Save us , save me from me too/
(Save me from me too…emi gan gan gan) Ori agbe a ja fun agbe/
Ori aluko a ja fun o/
Mo she ba aye e/
Ori agbe a ja fun agbe/
Ori aluko a ja fun o/
Mo she ba aye e/

(CHORUS)
E bami mu change mi wa o condor/
(Mu change mi wa o)
Mo ma ti jina si Ile o jowo/
E bami mu change mi wa o condor/
(Gimme my change make I go)
Mo ma ti jina si Ile o jowo/
Because ;
Ori agbe a ja fun agbe/
Ori aluko a ja fun o/
(Eledami ja)
Mo she ba aye e/
Ori agbe a ja fun agbe/

Ori aluko a ja fun o/
Mo she ba aye e/

Follow @Teeloadedblog
Are you an artiste? Do you want your music to go viral and reach a large number of audience? Promote your music on by clicking here. You can also advertise your product or brand by clicking here.

Don't Be Stingy, Share With Your Friends


Related Posts: Lyrics

0 Response to "LYRICS VIDEO: Rotex – Condor "

Post a Comment


‹ Prev
Next ›
Home
View web version

TRENDING UPDATES

  • DELSU Orientation Exercise For New Students, 2018/2019
    DELSU Orientation Exercise For New Students, 2018/2019 DAY 1: WEDNESDAY, 9TH JANUARY, 2019 10.00 a.m. All fresh students are seated. ...
  • JAMB 2019 Sales Of UTME/DE Form Begins - See Registration & Exam Details
    JAMB 2019 Sales Of UTME/DE Form Begins - See Registration & Exam Details The JAMB registration for 2019 UTME/DE has officially begun. R...
  • Ajayi Crowther 2018/2019 University 2nd Semester Resumption Date
    Ajayi Crowther 2018/2019 University 2nd Semester Resumption Date The University Management has APPROVED 16th March, 2019 as the date ...
  • JAMB UTME 2019 Registration Form Template - Download Free and Print
    JAMB UTME 2019 Registration Form Template - Download Free and Print The JAMB 2019 Registration Begins Today, 10th January, 2019. Here is th...
  • Aga Khan Foundation International Scholarships 2019
    Aga Khan Foundation International Scholarships 2019 The 2019-20 International Scholarship Programme application cycle is now open. App...

Propellerads

Search This Blog

.
Copyright 2019 Examexpo.com.ng – 2019 Waec Expo, Neco 2019 Expo, Jamb 2019 Expo. - All Rights Reserved
Privacy Policy | Disclaimer | About | Contact | Sitemap