Jamb (23) Nabteb (8) Neco (8) Nysc (4) Other's (92) Scholarships (5) School Gist (35) Waec Expo (62)
» Lyrics » Lyrics: Dammy Krane – Gbetiti Ft. Shatta Wale & Davido

Lyrics: Dammy Krane – Gbetiti Ft. Shatta Wale & Davido

ValidBoii
Add Comment
Lyrics
Thursday, 13 October 2016

Another classic one
Dammy krane, Shatta wale
Yoiyo, Uuu-ukwu
Dammy krane for the girls them
O.B.O
Leggo!
Obodobo, Ebelebe
Link us, Oya give them
Banger, O shi mi l’hanger
Gbetiti! Oya link up
Gbetiti-i-i-i eeh!
Gbetiti-i-i-i-i, Je kan mope
Gbetiti-i-i-i
All the way wey I go, all the girls them-a link up
Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh
Gbetiti-i-i
All the way wey I go all the girls thema link up

[Shatta Wale]

Oya link shatter
Me Dammy Krane
Taah, everyday is a holiday
Another Party tonight, Hennessey & Champagne
We go dey spray like fire service
Na Na Na Na, A ya ya ya
Nath girl we have in-a Ghana
So Bend down low , make we do my show
We gbetiti, you dunno
Ride me boat, kumonogo
kumonogo thema sharp photo
Baby girl wambi, wambi
See all of them-a wine-a Bombay
Bombay…. bombay dem na sing bad man don tay
Shatta wale, Dammy krane Again..
Gbetiti-i-i-i eeh!
Gbetiti-i-i-i-i, Je kan mope
Gbetiti-i-i-i
All the way wey I go, all the girls them-a link up
Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh
Gbetiti-i-i
All the way wey I go all the girls thema link up

[Davido]

Eh, make your bom bom shake eeh
Make your bombom shaaake eeh shake-aah eeheeeh.
No, make your bom bom break, eeh eeh
For your bom bom sake, eeh, eeheeh
Eh! Girl….. I go drive Bentley
Eh! You go drive Benz
Uhhn….. I go rock movie
Baby girl I go buy you Gucci eheh
We go fly jet ahn.
we go gbetiti ahn
So can gbetiti eh…
Omo gbetiti-i-i-i eeeh

[Dammy Krane]

Obodobo, Ebelebe , Link us!
Oya give them
Banger, o shi mi l’hanger
Gbetiti! Oya link Up
Gbetiti-i-i-i eeeh!
Gbetiti-i-i-i eh, Je kan mope
Gbetiti-i-i-i
All the way wey I go, all the girls them-a link up
Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh
Gbetiti-i-i
All the way wey I go all the girls thema link u
Tinuke, Folake, Vanessa, Nadia oh
Nadia…… mo fe izzue. Call me on my phone make we link up
Masterkazzy-yyy-yy-yy now
Gbetiti, Otutu, Ogbonna, Olata, Oh my God.

Dammy Krane – Gbetiti Lyrics Ft. Shatta Wale & Davido


We appreciate you for reading Teeloadeders, but we think it will be better you like our facebook fanpage and also follow us on twitter below.
Follow @Teeloadedblog
Are you an artiste? Do you want your music to go viral and reach a large number of audience? Promote your music on TEELOADED by clicking here. You can also advertise your product or brand by clicking here.
Tweet
Lyrics: Dammy Krane – Gbetiti Ft. Shatta Wale & Davido Title : Lyrics: Dammy Krane – Gbetiti Ft. Shatta Wale & Davido
Description : Another classic one Dammy krane, Shatta wale Yoiyo, Uuu-ukwu Dammy krane for the girls them O.B.O Leggo! Obodobo, Ebelebe Link us, Oya give ...
Rating : 5
Related Posts: Lyrics

0 Response to "Lyrics: Dammy Krane – Gbetiti Ft. Shatta Wale & Davido"

← Newer Post Older Post ⇒ Home
Subscribe to: Post Comments (Atom)

Popular Posts

ADSESNSE CODE HERE
.
Copyright 2019 Examexpo.com.ng – 2019 Waec Expo, Neco 2019 Expo, Jamb 2019 Expo. - All Rights Reserved
Privacy Policy | Disclaimer | About | Contact | Sitemap