Jamb (23) Nabteb (8) Neco (8) Nysc (4) Other's (92) Scholarships (5) School Gist (35) Waec Expo (62)
» Lyrics » LYRICS VIDEO: Rotex – Condor

LYRICS VIDEO: Rotex – Condor

ValidBoii
Add Comment
Lyrics
Friday, 15 September 2017

LYRICS VIDEO: Rotex – Condor | @iamrotex Mp4/3gp video download



“Still on the matter . Rotex has again blessed us with a Lyrics Video to the thought-provoking song Condor. This even makes it easier to understand and connect even more with the music . Enjoy .”
DOWNLOAD MP3

(Wole pele change e ma lo duro dey buhari o/

Wole pele change e ma lo duro dey buhari o/
Wole pele change e ma lo duro dey buhari o/
Wole pele change e ma lo duro dey buhari o)
No wait …
No wait o…

(CHORUS)

E bami mu change mi wa o condor/
Mo ma ti jina si Ile o jowo/
E bami mu change mi wa o condor/
Mo ma ti jina si Ile o jowo/
Because ;
Ori agbe a ja fun agbe/
Ori aluko a ja fun o/
Mo she ba aye e/
Whurdup(what’s up) naija ?
Abeg how Una dey ? (How far )
Wetin come dey happen now , who go fit shalaye?
Our neighbors don dey look us dem dey ask say “how market?”/
We say we need our change but we dey buy bad market/
2016 , black market long queue/
A fool at 50, you know that talk. Could it be true?/
time don dey pass we don dey start to get the look/
The change we need to make e be like say na me n you/
NFF don hire foreign coach/
E be like say Nigeria need to hire foreign president/
My people tire for this game of politics/
Scamming for street , arrangie for offices /
Rich getting richer ,poor getting desperate/
As things no dey change , any thing to elevate /
Wetin to chop tomorrow don dey burst head o. ( e dey burst my head o).

(CHORUS)

E bami mu change mi wa o condor/
Mo ma ti jina si Ile o jowo/
E bami mu change mi wa o condor/
Mo ma ti jina si Ile o jowo/
Because ;
Ori agbe a ja fun agbe/
Ori aluko a ja fun o/
Mo she ba aye e/
Their wash don spoil e don cast /
The veil don comot e don cast /
Fowl yansh open , e don cast /
Eyes don open dem don cast eh/
Religion don dey turn to business /
Husband and wife , daughter sef na deaconess /
Nowadays I get to pay before I see Jesus/
Imam go say walahi talahi to get the Cheque now/
This change me I never see /
This kind change wey dey make my pocket sick/
Which kind thing be this ? /
The way things be like say devil move down here/
Where you dey baba God abeg? /
Save us , save me from me too/
(Save me from me too…emi gan gan gan) Ori agbe a ja fun agbe/
Ori aluko a ja fun o/
Mo she ba aye e/
Ori agbe a ja fun agbe/
Ori aluko a ja fun o/
Mo she ba aye e/

(CHORUS)
E bami mu change mi wa o condor/
(Mu change mi wa o)
Mo ma ti jina si Ile o jowo/
E bami mu change mi wa o condor/
(Gimme my change make I go)
Mo ma ti jina si Ile o jowo/
Because ;
Ori agbe a ja fun agbe/
Ori aluko a ja fun o/
(Eledami ja)
Mo she ba aye e/
Ori agbe a ja fun agbe/

Ori aluko a ja fun o/
Mo she ba aye e/


We appreciate you for reading Teeloadeders, but we think it will be better you like our facebook fanpage and also follow us on twitter below.
Follow @Teeloadedblog
Are you an artiste? Do you want your music to go viral and reach a large number of audience? Promote your music on TEELOADED by clicking here. You can also advertise your product or brand by clicking here.
Tweet
LYRICS VIDEO: Rotex – Condor Title : LYRICS VIDEO: Rotex – Condor
Description : LYRICS VIDEO: Rotex – Condor | @iamrotex Mp4/3gp video download “Still on the matter . Rotex has again blessed us with a Lyrics Video to ...
Rating : 5
Related Posts: Lyrics

0 Response to "LYRICS VIDEO: Rotex – Condor "

← Newer Post Older Post ⇒ Home
Subscribe to: Post Comments (Atom)

Popular Posts

  • Ric Hassani Ft. Falz & Olamide – Believe (Extended Remix) [Audio]
  • Waec 2018 Commerce Obj and Theory Complete Answer Now Available
    Waec 2018 Commerce Obj and Theory Complete Answer Now Available To get Waec 2018 Commerce Obj And Theory Answers Forward The MTN Recharge...
  • VIDEO: Travis Scott ft Nav – Beibs In The Trap
    Just days after surprising his family with a brand new house for Christmas, Travis Scott decides to come through & share a new video fo...
  • Waec 2018 Office Practice Essay & Obj Answer – May/June
    Waec 2018 Office Practice Essay & Obj Answer – May/June WHATSAPP ===>N600 MTN CARD ONLINE ANSWERS/PASSWORD ===N400 MTN CARD -S...
  • How to Restore the Old YouTube Layout
    YouTube officially rolled out its new interface to the public few days ago, August 29th 2017 to be precise. This was done after months of be...
  • Waec Ssce 2019/2020 Question And Answer / Expo / Choko / Runz / Runs - Examexpo
    Waec Ssce 2019/2020 Question And Answer / Expo / Choko / Runz / Runs - Examexpo We Provides Real 2019 MAY/JUNE WAEC SSCE Questions An...
  • Waec Gce 2018 Chemistry Expo/ Runz Questions & Answer Now Available (2018/2019)
    Waec Gce 2018 Chemistry Expo/ Runz Questions & Answer Now Available (2018/2019) PLS NOTE: EARLY SUBSCRIPTION HELPS!!!!!!!!!!!!! Send...
  • ‘I Want To Stay In Chelsea For A Long Time’- Antonio Conte
    Antonio Conte says he plans to stay at Chelsea for a long time amid talk of a move back to Serie A. Sky in Italy understand Inter Mila...
  • LYRICS VIDEO: Rotex – Condor
    LYRICS VIDEO: Rotex – Condor | @iamrotex Mp4/3gp video download “Still on the matter . Rotex has again blessed us with a Lyrics Video to ...
  • WAEC 2017 Mathematics Question And Answer – May/June Exam Expo
    Waec 2017 General Mathematics Obj and Theory Complete Answer Now Available ============================== Maths-Obj 1-10: CBBDCADBBC ...
ADSESNSE CODE HERE
.
Copyright 2019 Examexpo.com.ng – 2019 Waec Expo, Neco 2019 Expo, Jamb 2019 Expo. - All Rights Reserved
Privacy Policy | Disclaimer | About | Contact | Sitemap