Jamb (23) Nabteb (8) Neco (8) Nysc (4) Other's (92) Scholarships (5) School Gist (35) Waec Expo (62)
» Lyrics » Lyrics: Korede Bello – Korede

Lyrics: Korede Bello – Korede

ValidBoii
Add Comment
Lyrics
Sunday, 12 March 2017

Lyrics: Korede Bello – Korede

DOWNLOAD AUDIO

For the people wey dey play my single I dedicate this to you… eh

One time for my people, for the love never stop The boys dem play my single All of the girls wey dey love my dimple

Jah know! e go better for you, everyday As e better for me, everyday Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o E go better for you, everyday As e better for me, everyday Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o It is alright, it is all good Its the same boy, from the same hood You dey feel me, i dey feel you

It is alright, it is all good It is okay, it is alright I no dey find trouble, i no dey find fight Jamin to my song, with my baby am i right It is alright, it is all good

Child hood memories in festac Oh yes, i remember when we first started Playing football, in ami backyard I bare nobody would have guessed that Then na dat young boy whe dey for mile two Would be the one wey everybody smile to Toba fe mo, lo bere mi l’agboju My brother man, nothing is impossible Cos everytime man wanna rise up Them go try to bring you down Them go tell you say ko le possible But my brother man it is possible Cos everytime i hold hold the award up I realise say man no be God When they tell me say ko le possible But baba God tell me say it is possible, hu hu hu

It is alright, it is all good Its the same boy, from the same hood You dey feel me, i dey feel you It is alright, it is all good It is okay, it is alright I no dey find trouble, i no dey find fight Jamin to my song, with my baby am i right Singing It is alright, it is all good

E go better for you, everyday As e better for me, everyday Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o E go better for you, everyday As e better for me, everyday Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o Je kin goke laye mi, ma je jiya laye mi Ma je’n sina laye mi, ori mi koredele o, kin goke laye mi S’anu mi baba, plenty money laye mi Ori mi koredele Je kin goke laye mi, ma je’n jiya laye mi Ma je’n s’oshi laye mi, ori mi koredele o, kin goke laye mi Alubarika, alafia laye mi, ore ofe laye mi Ori mi koredele o, oh oh oh


We appreciate you for reading Teeloadeders, but we think it will be better you like our facebook fanpage and also follow us on twitter below.
Follow @Teeloadedblog
Are you an artiste? Do you want your music to go viral and reach a large number of audience? Promote your music on TEELOADED by clicking here. You can also advertise your product or brand by clicking here.
Tweet
Lyrics: Korede Bello – Korede Title : Lyrics: Korede Bello – Korede
Description : Lyrics: Korede Bello – Korede DOWNLOAD AUDIO For the people wey dey play my single I dedicate this to you… eh One time for my people, fo...
Rating : 5
Related Posts: Lyrics

0 Response to "Lyrics: Korede Bello – Korede "

← Newer Post Older Post ⇒ Home
Subscribe to: Post Comments (Atom)

Popular Posts

  • DOWNLOAD VIDEO: Popito – Rotate
    DOWNLOAD VIDEO: Popito – Rotate One of Nigeria’s finest producer and singer, Popito {PB} drops video for the hot blazing single, “Rotate ” ...
  • Nigeria Ranked 7th Position Over POS Usage In Africa
    In the whole of Africa, Nigeria was ranked 7th position over the usage of point of sale (POS), form part of transaction instead of 2nd ...
  • DOWNLOAD VIDEO: Timi Dakolo – Medicine ft. The Yard People
    DOWNLOAD VIDEO: Timi Dakolo – Medicine ft. The Yard People Mp4 download Nigeria’s king of soul; Timi Dakolo has released the video for his l...
  • 9Mobile Video Streaming Bundle Of N500 For 5GB And N1000 For 10GB
    9mobile has officially announced two new video streaming bundles which is the first of its kind according to 9mobile official statement. ...
  • Junior WAEC [BECE] 2017/18 Examination Time-Table
    See Time-Table Break Down Below: Monday 24/4/2017 Paper I: Obj: Business Studies -10.00am – 11.00am Paper II: Obj: Business Studies...
  • Anti AdBlock Script For Blogger
    Anti AdBlock Script For Blogger Anti AdBlock Script For Blogger This    anti adblock  script will prevent the visitors of your Blog to ...
  • DOWNLOAD VIDEO: Mr Eazi – In The Morning ft. Big Lean
    DOWNLOAD VIDEO: Mr Eazi – In The Morning ft. Big Lean Mp4 download Mr. Eazi dishes out his highly anticipated video titled “In The Morning” ...
  • DOWNLOAD: Oba Adegboro - Latest Yoruba Movies 2017
    DOWNLOAD: Oba Adegboro - Latest Yoruba Movies 2017 The people of Aladie are about the most callous people on earth so their land wouldn...
  • ‘Banky W Did Not Marry Me Because Am Not Yellow Skinned’ – Alleged Ex-Girlfriend
    ‘Banky W Did Not Marry Me Because Am Not Yellow Skinned’ – Alleged Ex-Girlfriend A Nigerian lady has asked for help for her sister who she c...
  • Larry Gaaga – Man No Be God ft. Charass [Audio Download]
ADSESNSE CODE HERE
.
Copyright 2019 Examexpo.com.ng – 2019 Waec Expo, Neco 2019 Expo, Jamb 2019 Expo. - All Rights Reserved
Privacy Policy | Disclaimer | About | Contact | Sitemap