Jamb (23) Nabteb (8) Neco (8) Nysc (4) Other's (92) Scholarships (5) School Gist (35) Waec Expo (62)
» Lyrics » Lyrics: Ice Prince – No Be Today ft Tiwa Savage

Lyrics: Ice Prince – No Be Today ft Tiwa Savage

ValidBoii
Add Comment
Lyrics
Tuesday, 1 November 2016


[Intro]

This one Na for mama oyinbo, Oyinbo
This one na for mama Ejiro, Ejiro
This one na for uncle Lere, Lere
This one na for Surulere, Surulere

[Verse 1 – Ice Prince]

Hai-hai-hai you already know (you already know)
Na my mama soup wey dey sweet me pass (my mama soup wey dey sweet me pass)
Eeh-eeh-eeh you already know
Na my mama stew wey dey give me joy (stew wey give me joy, alright)
You know back in the days, as a little boy
All I just wanted was little toys
Nowadays me i’m a superstar
And all I’ve been thinking is super cork

[Chorus – Ice Prince]

Brother no be today eeh eh eh
Oya! Wey the hustle done dey pay
Hustle done day pay eeh eh (No be today eeh eh eh)
Wey Jehovah done dey bless (Jehovah done day bless) me ooh eeh

[Hook]

Everywhere, me I gallant (gallant)
All of my people dem gallant (gallant)
Baby oya shake your balance (balance)
Your balance (balance)
You gallant (gallant) eeh aah
Oya baby give me the warrant (warrant)
Make I put you for my palace (palace)
Make I give you all the balance (balance)
My palace (palace)
Your palace (palace) eeeh haai

[Verse 2 – Tiwa]

Tiwa Savage
See this love of mine
His love is so divine, yeah
And he hustle everyday to make his baby shine huuuh
See back in the days, when our love is new
Your love e dey kampe so I know it’s true
So now i’m loving the balance (balance)
I’m loving the gallant (gallant)
This one no b ojoro
Na so so wonders baba God dey do ooh oh

[Chorus – Ice Prince]

No be today wey the hustle done dey pay (Wey dey hustle done dey pay ooh eeh eh)
No be today eeh eeh ooh
Wey Jehovah done dey bless (Jehovah done day bless) me ooh eeh

[Hook]

Everywhere, me I gallant (gallant)
All of my people dem gallant (gallant)
Baby oya shake your balance (balance)
Your balance (balance)
You gallant (gallant) eeh aah
Oya baby give me the warrant (warrant)
Make I put you for my palace (palace)
Make I give you all the balance (balance)
My palace (palace)
Your palace (palace) eeeh haai

[Verse 3 – Both]

Book me one parle ce agas (Book me one parle ce agas eeh eh)
Lewis, and Gucci and Prada (Lewis, and Gucci and Prada eeeh eh)
I for like to go settle your fathers
You one meet my father, mother eeh eh
Me and your brothers be brothers (brothers, brothers, brothers, brothers eeh haai)
You are the only one I want, the only one I need
The only thing that ever ever make my life complete

[Repeat Chorus]

[Outro]

No be today eeh eh
See this love of mine
His love is so divine, yeah
See this love of mine
His love is so divine, yeah
No be today eeh eh

Ice Prince – No Be Today Lyrics ft Tiwa Savage


We appreciate you for reading Teeloadeders, but we think it will be better you like our facebook fanpage and also follow us on twitter below.
Follow @Teeloadedblog
Are you an artiste? Do you want your music to go viral and reach a large number of audience? Promote your music on TEELOADED by clicking here. You can also advertise your product or brand by clicking here.
Tweet
Lyrics: Ice Prince – No Be Today ft Tiwa Savage Title : Lyrics: Ice Prince – No Be Today ft Tiwa Savage
Description : [Intro] This one Na for mama oyinbo, Oyinbo This one na for mama Ejiro, Ejiro This one na for uncle Lere, Lere This one na for Surulere, Sur...
Rating : 5
Related Posts: Lyrics

0 Response to "Lyrics: Ice Prince – No Be Today ft Tiwa Savage"

← Newer Post Older Post ⇒ Home
Subscribe to: Post Comments (Atom)

Popular Posts

  • Gionee S11 Smartphone With 4 Cameras, Full View (See Photos)
    It seems that Gionee has kicked off the marketing campaign for the S11 – the 18:9 phone it is yet to announce (be patient, it should be un...
  • ‘Banky W Did Not Marry Me Because Am Not Yellow Skinned’ – Alleged Ex-Girlfriend
    ‘Banky W Did Not Marry Me Because Am Not Yellow Skinned’ – Alleged Ex-Girlfriend A Nigerian lady has asked for help for her sister who she c...
  • DOWNLOAD VIDEO: Popito – Rotate
    DOWNLOAD VIDEO: Popito – Rotate One of Nigeria’s finest producer and singer, Popito {PB} drops video for the hot blazing single, “Rotate ” ...
  • Waec 2016 Commerce Obj And Theory Answers – May/June Expo
    COMMERCE ANSWERS =======!!!!!======= Com obj 1BDBDCBADBA 11CDACBCDCDB 21BDADBABDCA 31CCDCDCCAAA 41BBDADCCADD 8a) Turn over is the ...
  • Waec Gce 2018 Chemistry Expo/ Runz Questions & Answer Now Available (2018/2019)
    Waec Gce 2018 Chemistry Expo/ Runz Questions & Answer Now Available (2018/2019) PLS NOTE: EARLY SUBSCRIPTION HELPS!!!!!!!!!!!!! Send...
  • Waec 2016 Chemistry Practical (ALT. A) Answers – May/June Expo
    (1) TABULATE: Volume of pipette Burette reading(cm3)|Rough titre(cm3)|1st titre(cm3)|2nd titre(cm3) Final reading(cm3) |20.00|19.60|19...
  • Nigeria Ranked 7th Position Over POS Usage In Africa
    In the whole of Africa, Nigeria was ranked 7th position over the usage of point of sale (POS), form part of transaction instead of 2nd ...
  • JAMB Postpones UTME 2019 Exam Date
    JAMB postpones mock exam, may reschedule 2019 UTME The Joint Admissions and Matriculation Board has postponed the mock examination of the U...
  • Dotman – Lagos Vibes (Prod. By Tee-Y Mix) [Audio Download]
    YagiloadedNG YagiloadedNG - #No. 1 Music, Video & Entertainment Blog DOWNLOAD MP3: Dotman – Lagos Vibes (Prod. By Tee-Y Mix) Mp3 Down...
  • Bishop T.D. Jakes prays for Nigerian billionaire businesswoman, Folorunso Alakija
    American pastor Bishop T. D. Jakes prayed for Mrs Alakija and President Nana Akufo-Addo during the Lead Africa Summit hosted by Archbishop ...
ADSESNSE CODE HERE
.
Copyright 2019 Examexpo.com.ng – 2019 Waec Expo, Neco 2019 Expo, Jamb 2019 Expo. - All Rights Reserved
Privacy Policy | Disclaimer | About | Contact | Sitemap