Jamb (23) Nabteb (8) Neco (8) Nysc (4) Other's (92) Scholarships (5) School Gist (35) Waec Expo (62)
» Lyrics » Lyrics: Ice Prince – No Be Today ft Tiwa Savage

Lyrics: Ice Prince – No Be Today ft Tiwa Savage

ValidBoii
Add Comment
Lyrics
Tuesday, 1 November 2016


[Intro]

This one Na for mama oyinbo, Oyinbo
This one na for mama Ejiro, Ejiro
This one na for uncle Lere, Lere
This one na for Surulere, Surulere

[Verse 1 – Ice Prince]

Hai-hai-hai you already know (you already know)
Na my mama soup wey dey sweet me pass (my mama soup wey dey sweet me pass)
Eeh-eeh-eeh you already know
Na my mama stew wey dey give me joy (stew wey give me joy, alright)
You know back in the days, as a little boy
All I just wanted was little toys
Nowadays me i’m a superstar
And all I’ve been thinking is super cork

[Chorus – Ice Prince]

Brother no be today eeh eh eh
Oya! Wey the hustle done dey pay
Hustle done day pay eeh eh (No be today eeh eh eh)
Wey Jehovah done dey bless (Jehovah done day bless) me ooh eeh

[Hook]

Everywhere, me I gallant (gallant)
All of my people dem gallant (gallant)
Baby oya shake your balance (balance)
Your balance (balance)
You gallant (gallant) eeh aah
Oya baby give me the warrant (warrant)
Make I put you for my palace (palace)
Make I give you all the balance (balance)
My palace (palace)
Your palace (palace) eeeh haai

[Verse 2 – Tiwa]

Tiwa Savage
See this love of mine
His love is so divine, yeah
And he hustle everyday to make his baby shine huuuh
See back in the days, when our love is new
Your love e dey kampe so I know it’s true
So now i’m loving the balance (balance)
I’m loving the gallant (gallant)
This one no b ojoro
Na so so wonders baba God dey do ooh oh

[Chorus – Ice Prince]

No be today wey the hustle done dey pay (Wey dey hustle done dey pay ooh eeh eh)
No be today eeh eeh ooh
Wey Jehovah done dey bless (Jehovah done day bless) me ooh eeh

[Hook]

Everywhere, me I gallant (gallant)
All of my people dem gallant (gallant)
Baby oya shake your balance (balance)
Your balance (balance)
You gallant (gallant) eeh aah
Oya baby give me the warrant (warrant)
Make I put you for my palace (palace)
Make I give you all the balance (balance)
My palace (palace)
Your palace (palace) eeeh haai

[Verse 3 – Both]

Book me one parle ce agas (Book me one parle ce agas eeh eh)
Lewis, and Gucci and Prada (Lewis, and Gucci and Prada eeeh eh)
I for like to go settle your fathers
You one meet my father, mother eeh eh
Me and your brothers be brothers (brothers, brothers, brothers, brothers eeh haai)
You are the only one I want, the only one I need
The only thing that ever ever make my life complete

[Repeat Chorus]

[Outro]

No be today eeh eh
See this love of mine
His love is so divine, yeah
See this love of mine
His love is so divine, yeah
No be today eeh eh

Ice Prince – No Be Today Lyrics ft Tiwa Savage


We appreciate you for reading Teeloadeders, but we think it will be better you like our facebook fanpage and also follow us on twitter below.
Follow @Teeloadedblog
Are you an artiste? Do you want your music to go viral and reach a large number of audience? Promote your music on TEELOADED by clicking here. You can also advertise your product or brand by clicking here.
Tweet
Lyrics: Ice Prince – No Be Today ft Tiwa Savage Title : Lyrics: Ice Prince – No Be Today ft Tiwa Savage
Description : [Intro] This one Na for mama oyinbo, Oyinbo This one na for mama Ejiro, Ejiro This one na for uncle Lere, Lere This one na for Surulere, Sur...
Rating : 5
Related Posts: Lyrics

0 Response to "Lyrics: Ice Prince – No Be Today ft Tiwa Savage"

← Newer Post Older Post ⇒ Home
View mobile version
Subscribe to: Post Comments (Atom)

Popular Posts

  • FUDutsin-ma Supplementary UTME/DE Admission List 2016/2017 Released
    Federal University Dutsin-Ma has released the supplementary list of candidates offered provisional admission into its various degree progra...
  • EPL VIDEO: Everton vs Manchester United 1-1 All Goals & Highlights
    Marouane Fellaini suffered a nightmare return to Everton, by gifting his former club a last minute lifeline. Zlatan Ibrahimovic goal, bain...
  • Alvan Ikoku Instructions On Payment Of 2016/2017 School Fees
    The management of Alvan Ikoku College of Education has announced the designated banks and necessary instructions on the payment of 2016/2017...
  • JAMB Registration 2017: Sales Of Form Has not Commenced
    Joint Administration And Matriculation Board (JAMB), has urged the general public to disregard any information stating that it has commenced...
  • DOWNLOAD MP3: G-Sharp – Man
    DOWNLOAD MP3: G-Sharp – Man Mp3 download GMG Records* presents “*MAN by G-Sharp”. G SHARP – Real name Chukwuebuka Goodness Michael a Reggae...
  • Hotel Palava Latest Yoruba Movie 2016 COMEDY [Premium]
    This is a hilarious comedy written and produced by Paul Bogunbe starring Wale Akorede [Okunnu], Adeola Ayoade, Sunkanmi Omobolanle, Akin K...
  • DOWNLOAD MP3: Sheyman - Cover Me
    DOWNLOAD MP3: Sheyman - Cover Me After the continuous success of “Ball Properly” Oluseyi “Sheyman” Ademoye follows up with a new hit single ...
  • Chidinma Unveils New Music Label
    Singer, Chidinma, has got the internet buzzing today, not because, she has finally decided on giving her fans new music, but because of her ...
  • Aga Khan Foundation International Scholarships 2019
    Aga Khan Foundation International Scholarships 2019 The 2019-20 International Scholarship Programme application cycle is now open. App...
  • Jamb 2019 Expo | Jamb Expo 2019 | 2019 Jamb CBT Expo Runs (UTME Expo) 2019 JAMB Answers WebSites
    Jamb 2019 Expo | Jamb Expo 2019 | 2019 Jamb CBT Expo Runs (UTME Expo) 2019 JAMB Answers WebSites CLICK HERE TO DOWNLOAD THE FREE EX...
ADSESNSE CODE HERE
.
Copyright 2019 Examexpo.com.ng – 2019 Waec Expo, Neco 2019 Expo, Jamb 2019 Expo. - All Rights Reserved
Privacy Policy | Disclaimer | About | Contact | Sitemap